[Gospel]: Mistar Wilson – Iro Nla

Mistar Wilson - Iro Nla

Newly song release Mistar Wilson – Iro Nla.

Another hot song from Nigerian Gospel Minister/Worshiper Mistar Wilson tittle: “Iro Nla“.

Lyrics:

INTRO :
Jehovah, Jehovah just because we dey one place for long now, dem begin dey think say e don finish for us. But thank you Papa for putting dem to shame because you make us smile again.

CHORUS :.
Talo sope ko se se– Iro Nla
Talo sope ko se se– Iro Nla
Na who dey say we don tire–Iro Nla.
Na who dey say we no go rise–Iro Nla
Tell dem say na lie wey dem dey lie–Iro Nla
No be dem be God wey create our soul ooo–Iro Nla
Moni esofunwon ki won lo joko–Iro Nla
Awon ko l’Oba to da wa sa ye-Iro Nla

VERSE 1;
My people I dey hustle every night and everyday
Wey I dey run around to make am big time for dis life
Some people dey for corner dey run their mouth like sheet house
Say no be for their eyes naim me I go make am for this life
But little dem know say me I get God by my side
Say nothing wey dem go do wey go make me surrender

CHORUS.
Talo sope ko se se– Iro Nla.
Talo sope ko se se– Iro Nla
Na who dey say we don tire–Iro Nla
Na who dey say we no go rise–Iro Nla
Tell dem say na lie wey dem dey lie –Iro Nla
No be dem be God wey create our soul ooo–Iro Nla
Moni esofunwon ki won lo joko –Iro Nla
Awon ko l’Oba to dawa saye –Iro Nla

Temi don better -moni tie don better
Temi don better -moni tiwa don better
Tori ani Jesu Christi temi don better
Tori moni Jesu Christi tiwa don better o
Yeyeye yeyeye yeyeye tiwa don better o

TOAST ;
Your face show your shew shine o
My face show my shew shine o
Your face show your shew shine o
My face show my shew shine o
All the bad mind people wey no want make we rise o
All of unu nu nu nu -all of unu nu nu gwan die o
Dis time around we com fi match unu down o
Dis time around we com fi fight unu down
Asian countries we go goo oo
European countries we go goo oo
We run up run up and chill out chill out round the city
Ono boy sora malo show ara e
Gbe owo e soke fun Eledumare
Your face show your shew shine o

CHORUS ;
Talo sope ko se se– Iro Nla
Talo sope ko se se– Iro Nla
Na who dey say we don tire-Iro Nla
Na who dey say we no go rise -Iro Nla
Tell dem say na lie wey dem dey lie-Iro Nla
No be dem be God wey create our soul oo
Moni esofunwon ki won lo joko
Awon ko l’Oba to dawa saye -Iro Nla

VERSE 3;
So people I dey call una make una com join me rejoice
Cause the thing we beg God Him don do am for us
Nko taraye rope otiton Iro oti sese
Awon ota olenumo Oluwa ti Shegun fun wa
Hnmm Jehovah you are worthy to be praised
Wey you take move your children from grass to grace eh

CHORUS ;
Talo sope ko se se– Iro Nla
Talo sope ko se se– Iro Nla
Na who dey say we don tire-Iro Nla
Na who dey say we no go rise -Iro Nla
Tell dem say na lie wey dem dey lie -Iro Nla
No be dem be God wey create our soul oo -Iro Nla
Moni esofunwon ki won lo joko -Iro Nla
Awon ko l’IOba to da wa sa ye -Iro Nla

Download Mistar Wilson – Iro Nla.

Site credit: https://usherloaded.net


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.